SuperSport (blog)

LMC no dey go anywhere
SuperSport (blog)
De Naija Football Federation (NFF) pipu don tanda gidigba for de back of de LMC wey na dem dey control de Naija League. Na lass season na hin de NFF carry de power give Oga Nduka Irabor and all him mesenja afta de clubs owners dem fire Rumson 
Stakeholders Canvass More Support for NFFAllAfrica.com
NFF General Assembly extends LMC's tenure •Confirms 3SC's, others' relegationNigerian Tribune
NFF's General Assembly Extends LMC's MandateTHISDAY Live
Yahoo Singapore News –Goal.com Singapore
all 16 news articles »