LMC no dey go anywhere – SuperSport (blog)
SuperSport (blog) |
LMC no dey go anywhere
SuperSport (blog) De Naija Football Federation (NFF) pipu don tanda gidigba for de back of de LMC wey na dem dey control de Naija League. Na lass season na hin de NFF carry de power give Oga Nduka Irabor and all him mesenja afta de clubs owners dem fire Rumson … Stakeholders Canvass More Support for NFF NFF General Assembly extends LMC's tenure •Confirms 3SC's, others' relegation NFF's General Assembly Extends LMC's Mandate |

Comments are closed.